Thursday, February 13, 2020
ROYALLAND ACADEMY SOCIAL WEEK!!!
All staff, students and pikins dem of Royalland Academy dey use dis opportunity take style dey invite our parents/guardians and the GENERAL OGBONGE PUBLIC come the maiden edition of her SOCIAL WEEK!!!
The citadel of learning dey carry extra-curricula activities go the next level. Make you carry your two legs Come learn with us beyond the four walls of the classroom. Our schedule of days and activities na;
โกMONDAY: Personal hygiene, fruit day, entrepreneurship day, movie day.๐ค
โกTUESDAY: Cultural day, literary day, drama.๐ค๐ค
โกWEDNESDAY: Sex education, intra-school sport.๐ค๐ค๐ค
โกTHURSDAY: Career day, debate, Coronation๐ค๐ค๐ค๐ค
โกFRIDAY: Excursion๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค
Special feature: CORONATION OF KING & QUEEN OF ROYALLAND ๐คด ๐ธ
Time: 8am daily.
Venue: Secondary section, Royalland Academy.
No school fit do am pass Royalland Academy!
Oya tell your friends, neighbors, family and enemies too!๐๐๐
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
New Gbege Wey Just Land
-
As to dey waka upandan no dey ever do bloggers like me, sake of say plenty gbedu biography gist full town, wey be our own way to take styl...
-
Make we dey try appreciate our own... E no go cost you anything, just click here ๐๐ฝ http://ducolomal.com/1qMQ ๐๐ฝ skip d add and allow...
-
No forget to try anyhow wey you fit, to support our correct hustle... Just click dis link ๐๐ฝ http://locinealy.com/1FaJ ๐๐ฝ and try dey ...
-
Abeg make una support our correct hustle so dat things like dis no go dey happen again... Click here ๐๐ฝ http://triabicia.com/Ghf ๐๐ฝto ...
No comments:
Post a Comment