Wednesday, January 16, 2019
Chai! See How 17yrs Old Boy Spend 2 Years For Delta Prison For Crime Wey Him No Commit ...
From VIVIAN SUNDAY
We hear say one teenage boy wey dem imprison for two years over crime wey hin no commit for Delta sate, we hear say they don finally release am ...
According to reports wey we get , the 17 years old boy wey dey sell for road wey him name na John Ogbonna , dey catch am for crime wey him no commit and this crime wey they blame am na say him be arm robber na so dey carry am go prison
After thorough investigation by the Behind Bars Initiative (BBI), we con hear say this boy dey innocent of the crime wey they say hin commit.
But finally with report wey we get we hear say the boy been get misunderstanding with one motorist while hin been dey sell wrist watch along okpanam road for Asaba Delta state, na so the man report am to Sars wey con lock am up unjustly. ..
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
New Gbege Wey Just Land
-
As to dey waka upandan no dey ever do bloggers like me, sake of say plenty gbedu biography gist full town, wey be our own way to take styl...
-
Make we dey try appreciate our own... E no go cost you anything, just click here ππ½ http://ducolomal.com/1qMQ ππ½ skip d add and allow...
-
No forget to try anyhow wey you fit, to support our correct hustle... Just click dis link ππ½ http://locinealy.com/1FaJ ππ½ and try dey ...
-
Abeg make una support our correct hustle so dat things like dis no go dey happen again... Click here ππ½ http://triabicia.com/Ghf ππ½to ...
No comments:
Post a Comment