Lady shares touching story of how her colleague died while being rushed to the hospital because of Apapa traffic in Lagos
From Fadabubu...
One twitter user @otybe don share one story of how her colleague been die as dey been dey rush am go hospital becos of Appa Traffic for inside lagos.
She talk say this thing pain her well well as this her colleague dey very hardworking as she talk say her colleague wey die for no die if to say emergency road been dey and if to say trafik no dey.
May the soul of this person rest in peace.
Saturday, February 16, 2019
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
New Gbege Wey Just Land
-
As to dey waka upandan no dey ever do bloggers like me, sake of say plenty gbedu biography gist full town, wey be our own way to take styl...
-
Make we dey try appreciate our own... E no go cost you anything, just click here ππ½ http://ducolomal.com/1qMQ ππ½ skip d add and allow...
-
No forget to try anyhow wey you fit, to support our correct hustle... Just click dis link ππ½ http://locinealy.com/1FaJ ππ½ and try dey ...
-
Abeg make una support our correct hustle so dat things like dis no go dey happen again... Click here ππ½ http://triabicia.com/Ghf ππ½to ...
No comments:
Post a Comment