Wednesday, January 30, 2019
Chai! See As Fire Burn One Secondary School Student Beyond Recognition For Kano...
(From Ayim Raymond)
Chehh! Ooo, one young man don die for one fire outbreak for one building inside Kano state.
According to reports. We hear say, the kind fire weh burn this boy, nobody been fit recognize am. And we also hear say this boy been just graduate from secondary school come the wait for admission to enter university.
People try ooo, to save this boy but nobody been fit, because of the fire, na after the fire don burn finsh, na him them come go recover him dead body weh don roast finish. May his soul rest in peace.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
New Gbege Wey Just Land
-
As to dey waka upandan no dey ever do bloggers like me, sake of say plenty gbedu biography gist full town, wey be our own way to take styl...
-
Make we dey try appreciate our own... E no go cost you anything, just click here ππ½ http://ducolomal.com/1qMQ ππ½ skip d add and allow...
-
No forget to try anyhow wey you fit, to support our correct hustle... Just click dis link ππ½ http://locinealy.com/1FaJ ππ½ and try dey ...
-
Abeg make una support our correct hustle so dat things like dis no go dey happen again... Click here ππ½ http://triabicia.com/Ghf ππ½to ...
No comments:
Post a Comment