Friday, January 18, 2019

Pastor nabbed with bag filled with female pants and bra in Auchi, Edo state


     Pastor nabbed with bag filled with female pants and bra in Auchi, Edo state
From Ayim Raymond
One man weh claim say him be pastor, them don gbab am yesterday with one bag weh full with plenty pants and bra for Auchi, inside Edo state.

According to reports, na members of the state Vigilante na them gbap this pastor weh dey waka dey preach in the mornings, come dey ask day, wehtin dey dey the big Ghana Must Go bag weh him cari dey waka with. 
Na so them come collect the bag come search am, as dem come see plenty plenty pant and bra, na so people come dey shout β€œ Ewooooo Pas…..tor” heyyy, from there, them come cari am go him church, na there, them come see the real pant and bra depot.

Just see as some dey spoil the woke of God, Chai! .

No comments:

Post a Comment

ROYALLAND ACADEMY SOCIAL WEEK!!!

New Gbege Wey Just Land