Dem don beat one suspected kidnapper well-well after security men been catch am when him been dey try carry out him mission⦠According to reports, dem been catch the suspect, wey we never know him name, yesterday for Tsafe local government area for Zamfara state when him come to kidnap the victim. Na so the residents beat am without apology, before dem hand am over to the police.
Thank God say dem catch am sha⦠dem dey investigate the matter⦠Na so National Helm reports.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
New Gbege Wey Just Land
-
As to dey waka upandan no dey ever do bloggers like me, sake of say plenty gbedu biography gist full town, wey be our own way to take styl...
-
Make we dey try appreciate our own... E no go cost you anything, just click here ππ½ http://ducolomal.com/1qMQ ππ½ skip d add and allow...
-
No forget to try anyhow wey you fit, to support our correct hustle... Just click dis link ππ½ http://locinealy.com/1FaJ ππ½ and try dey ...
-
Abeg make una support our correct hustle so dat things like dis no go dey happen again... Click here ππ½ http://triabicia.com/Ghf ππ½to ...
No comments:
Post a Comment