Thursday, February 21, 2019
Haba! See Wetin Happen To Two Men Wey Go Rape Married Woman For Benue State...
Police don arrest Two men wey dem identify as, Tersoo Joseph, aka Adikpo, and Demenenge Iorwa, because of say dem rape one married woman for Benue state.
Na the Commissioner of Police, Mr Omololu Bishi, na him parade the two men wey dem arrest sake of say dem rape one married woman, and him reveal say dem also Theif from their victim.
The Benue State Commissioner of Police, Mr Omololu Bishi, as him parade the suspects talk say;
βOn February 9, 2019, around 6pm, some armed robbers wey dey operate with motorcycle behind the Bem Hotels, Ankpa Quarters, Makurdi, been abduct one woman, con carry her go Quararafa Quarters, for Wadata, where dem rape am, con theif her phone and N2,000.
βDuring investigation, Tersoo Joseph, aka Adikpo, and Demenenge Iorwa, from Logo 1, inside Makurd, we arrest them in connection with the case. The suspects don confess say true-true dem commit the crimeβ
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
New Gbege Wey Just Land
-
As to dey waka upandan no dey ever do bloggers like me, sake of say plenty gbedu biography gist full town, wey be our own way to take styl...
-
Make we dey try appreciate our own... E no go cost you anything, just click here ππ½ http://ducolomal.com/1qMQ ππ½ skip d add and allow...
-
No forget to try anyhow wey you fit, to support our correct hustle... Just click dis link ππ½ http://locinealy.com/1FaJ ππ½ and try dey ...
-
Abeg make una support our correct hustle so dat things like dis no go dey happen again... Click here ππ½ http://triabicia.com/Ghf ππ½to ...
No comments:
Post a Comment