The eldest pikin of the Chaplain of Plateau state Polytechnic, Barkin Ladi, some people wey dem say na herdsman don abduct am... And up till now, these suspected men never make contact with the family.
The attackers been enter the Chaplain compound around 8pm on Wednesday, con carry money and other valuable things like dat, after which, dem con abduct him eldest pikin, wey be 12 year old.
TVC News correspondent, Funom Joshua report say, the police don visit the house and investigation dey go on.
Members of the family talk say, dem don advise dem say, make dem no talk with talk-talk people until the abductors don make their demand.
From Plateau State...
Wetin you get to add?
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
New Gbege Wey Just Land
-
As to dey waka upandan no dey ever do bloggers like me, sake of say plenty gbedu biography gist full town, wey be our own way to take styl...
-
Make we dey try appreciate our own... E no go cost you anything, just click here ππ½ http://ducolomal.com/1qMQ ππ½ skip d add and allow...
-
No forget to try anyhow wey you fit, to support our correct hustle... Just click dis link ππ½ http://locinealy.com/1FaJ ππ½ and try dey ...
-
Abeg make una support our correct hustle so dat things like dis no go dey happen again... Click here ππ½ http://triabicia.com/Ghf ππ½to ...
No comments:
Post a Comment