![]() |
Retired DCG, Dr Adewale Oloyede. |
From Fadabubu...
Some rugged guys wey carry gun done go kill one retired Deputy Controller general of the Nigeria Prison Service Dr. Adewale Oloyede.
Dey been kill am on Friday him and him orderly wey him name na Dauda Michael near osara town for inside Kogi state.
Oloyede been dey travel go lagos for him car when him and him ordely been dey under attack around 3 oβclock
Oloyede na doctor and before him retire for 2007 na him be d oga of the Directorate of health and Social welfare of the Nigeria Prison Service.
No comments:
Post a Comment