Saturday, January 19, 2019

UNCHURCHED... How Many of Una Don See Dis Movie?


Ladies & gentlemen, e don tay small when I bin remind Una last about #UNCHURCHED, wey be d name of this movie wey Okpe Lawrence Okpe d award winning thespian write and Direct... To do work like dis no be small thing ooo... Make Una try dey encourage talents like dis na....
But Make I still use dis opportunity compliment the Theatrical acts of the casts! Ali Ina (Pst. Oche) πŸ”₯Emmanuel Suzzan (Ada) your smile ehn and your  mood transition fit keep person locked to the screen. To Rachel Bulus (Joy Sapphire) and Fatima Kashim (Pst. Mrs Roy) una actions ehn,  e give me joy no be small. And to all the ogbonge people wey feature, una dey super awesome, especially the Tiv Prophet Iyaji Amos πŸ˜‚ And our guest, Chris Ade, sir I been no know say you fit act oh Chai! . πŸ’ƒ

Oya make we use our church mind to recommend this movie as a MUST WATCH for every home, church and even clubs (Oya make we begin to  evangelise like Pst. Roy)
If you still never see d movie or you never buy am, how you expect make dis talented actors do more? Oya dem still dey sell am, go collect your copy NOW!!!

God bless Black Giant Movies!
God bless NOLLYWOOD!
God bless Nigeria!
God bless you!
In case you wan get your own copy take give your church, your fellowship, your family, your neighbors or colleagues, just indicate for the comment session under here and we go take style reach you without delay!!!

ROYALLAND ACADEMY SOCIAL WEEK!!!

New Gbege Wey Just Land