Wednesday, November 6, 2019

Eva Praise Feat. Jackson Jones - FATHER

As e be say Music na very important part of our existence, make we take style jollificate as One of North Hill Music art wey her name be Eva Praise don dey ready for the release of her new single wey she tag FATHER... And dis one dey feature another ogbonge art wey him name na Praise Marshall Jackson Jones. Oya, make una ready ooo, as dis song go sweet una belle well well and e go bless una ontop... No waste time to take style enter betta vibing mood, go polish d shoes wey you go take dance, even sef tie your gele, and go buy betta handkerchief as you dey wait for the drop of FATHER...

#Father #evapraise #eva #praise #dance #marshall #praisemarshall #marvc #northhillmusic #northhills #jackson #jones #jacksonjones #FatherEvaPraise

ROYALLAND ACADEMY SOCIAL WEEK!!!

New Gbege Wey Just Land