Make una no forget say we need your support ooo! How? Just click here ππ½ http://ducolomal.com/37Agππ½, skip d add and God go bless you because you dey support our correct hustle!!!
From
GENES AMINU
From
GENES AMINU
NAWAWO EVEN MEN OF GOD SOME PEOPLE NO GET FEAR OF GOD AT ALL
Some unknown gunmen don kidnap one Pastor Kayode Shogbesan of Redeemed Christian Church of God (RCCG) Yola, Adamawa State .
The pastor wey den kidnap na Professor of Fishery FOR Modibbo Adama University of Technology Yola.
The talk talk person of THE Adamawa state police command wey be, DSP Sulaiman Nguroje, say den kidnap dis man for the university as hin close from office dey go house around 8-9 for night .
The talk talk person of the police command say, investigation dey go on for the matter and the kidnappers never call or demand for any ransom.
Hin con beg say make we dey security conscious and make we report any kurukere movement wey dey go on for our area .
The pastor wey den kidnap na Professor of Fishery FOR Modibbo Adama University of Technology Yola.
The talk talk person of THE Adamawa state police command wey be, DSP Sulaiman Nguroje, say den kidnap dis man for the university as hin close from office dey go house around 8-9 for night .
The talk talk person of the police command say, investigation dey go on for the matter and the kidnappers never call or demand for any ransom.
Hin con beg say make we dey security conscious and make we report any kurukere movement wey dey go on for our area .
Make una no forget say we need your support ooo! How? Just click here ππ½ http://ducolomal.com/37Agππ½, skip d add and God go bless you because you dey support our correct hustle!!!
No comments:
Post a Comment