Support our correct hustle... Dey patient as you click here ππ½http://ducolomal.com/2xsRππ½skip d add and God go bless you!
From
Olanrewaju Halima
My people dis tori wey I wan tell una na tori wey go touch ur liver cumeme oo!
Police don arrest one man wey hin hame na Waheed for Oke Oyi inside Kwara State, sake of say hin kill hin friend wey be Ajayi Allah...
As we dey check mate d matter we con find out say dis man wey hin friend kill, na business man wey get money for hand well well... When Police con dey investigate d matter dem see phone wey belong to dis man wey dem kill and cutlass wey get blood stain for Waheed house.

Na so he begin dey confess say nah hin dey behind everything wey happen oo... But hin know no wetin make am do wetin hin do... Hin talk again say hin friend promise say hin go buy motor for am.
The wife of the person wey dem kill wey be Modina talk say, her husband make dis man hin friend sake of say dem just pack come that area say dem know no anybody for there. Nah hin make dis man enter dem oo, she also talk say before the thing happen, her husband and hin friend chop together that day... As e be now, the wife dey cry say she want justice.
The talk talk person wey be Ajayi Jeffery talk say dem still dey investigate d matter and dem go make sure say dem carry d man go court.
Support our correct hustle... Dey patient as you click here ππ½http://ducolomal.com/2xsRππ½skip d add and God go bless you!
Support our correct hustle... Dey patient as you click here ππ½http://ducolomal.com/2xsRππ½skip d add and God go bless you!
No comments:
Post a Comment