No forget to support our correct hustle... Dey patient as you click hereππ½http://ducolomal.com/2z2cππ½ All of us need encouragement!
From
From
PATIENCE SARUUN
Chai! Chai! Why b say people no go use their lives take do better thing? Some people, d mind wey dem get strong pass stone ooo!π© The Police for inside Benue State don save one seven-year-old boy, from the hands of kidnappers ooo.π€·π½
As we con the checkmate dis matter .. we con find out say nah for him papa house dem take kidnap am oo..
Nah so this kidnappers con dey ask for N30m before dem go allow the boy go, but God con spoil their show... Nah so dem take arrest them!
As e b so d command Public Relations Officer, DSP Catherine Anene, don confirm dis matter say e happen true true.
As e b so d command Public Relations Officer, DSP Catherine Anene, don confirm dis matter say e happen true true.
As some people no wan take their life do better thing, nah so God go continue dey spoil their market!!!π
No forget to support our correct hustle... Dey patient as you click hereππ½http://ducolomal.com/2z2cππ½ All of us need encouragement!
No forget to support our correct hustle... Dey patient as you click hereππ½http://ducolomal.com/2z2cππ½ All of us need encouragement!
No comments:
Post a Comment